album cover

COMPETI

1World2026
album cover
COMPETI κυκλοφόρησε στις 30 Ιανουαρίου 2026 από Kycker Music ως μέρος του άλμπουμ COMPETI - Single
ΆλμπουμCOMPETI - Single
Κυκλοφορία30 Ιανουαρίου 2026
ΕτικέταKycker Music
ΓλώσσαEnglish
BPM89
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Verse 1
My own pattern i dey cruise
 dey my lane and e dey move
Still reaching for the stars shine
Aiming for the moon
Many things i no fit prove
 I wouldn’t wish to be me, if i was you
(But)
You know say i dey gbona
Fya can cool
Ran many kilometer
To stack my bread up
The storm don’t last forever
So keep your head up
As we dey hustle brother
We still dey jelo
Abeg no rip another
Ogbeni fear God
Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Written by: David Morakinyo

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...