album cover
We Dey Intersect
album cover
We Dey Intersect κυκλοφόρησε στις 20 Ιανουαρίου 2026 από Ts music ως μέρος του άλμπουμ We Dey Intersect - Single
Κυκλοφορία20 Ιανουαρίου 2026
ΕτικέταTs music
ΓλώσσαEnglish
BPM
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Traversie x3
We dey intersect oh
X2
My mama gone when i was two
Pains grows through the destitute
I nor fit get amnesia
Listen, this na my own anamnesis
My earliest life was with my biggest sis
I nor fit talk, buh you see my letter
I grew up fast in the Naija delta
20 0 7, i’m back to B/side
I had to live with my brother in Uwelu
But i came back stronger in a bullet proof
Fast forward closer wen i was 18
Life initially done dey make me a man now
Life initially done dey make me a thing now
Earliest jab, everything i upholstered
Shoutout to my foster father oga Victor
Mi a thousandnaire, i had to top up
I became a fraudster, just to blow more
20 19 i went to dey for G.H
I just dey bomb like like Palestine
Accra made me cry my cry
Life e nor easy i nor fit lie
I woke in their mother land
Straight up to my father land
Coz go the drilling of my life
I left my baggages,
I left every, everything
Coz i nor wan leave with a scar
Traversie x3
We dey intersect oh
Orkordudu
With with you i traversie
All through desert
And through the voyage
Orkordudu
With you i balance eh
I felt the pain, but i held still
My vigour nor go ever seize
Traversie
We dey intersect oh
Life in the B/C, was an up and down
I wish to tell, but my heart is laden
Happy in the balling days,
Broke for the other days
Na so i wan dey live am for my life?
I had to journey, through the desert
Na so i found myself for zamaria
I swear my brother, e nor easy
If na soldier screening, i for be General
Shoutout to kaluda
We struggled for survival
Gatron to sahba
Sahba to Tripoli
Traverse the besieged city Zwara
Till we con see, welcome to Italy
Three days for Mediterranean
Nor be joke
But thank God we still see lampadosa
If i say e easy i swear, na deceit
Nor embark on the journey, abeg i beseech
Well, thank God sey nah so e reach
5 6 7 12 passa la 10
For our old age we dey parla to learn
Money full my head, i nor fit to learn oh
Written by: Sunny Iyekekpolor

Loading...