album cover
Press Button
15.266
Music
Press Button κυκλοφόρησε στις 19 Ιουνίου 2026 από emPawa Africa Music Services Limited ως μέρος του άλμπουμ Where Did Love Go?
album cover
Πιο δημοφιλή
Προηγούμενες 7 ημέρες
01:05 - 01:10
Το Press Button ανακαλύφθηκε πιο συχνά περίπου στο 1 λεπτά and 5 δευτερόλεπτα εντός του το τραγούδι την περασμένη εβδομάδα.
00:00
00:05
00:20
00:35
00:45
00:55
01:05
01:25
01:45
01:55
02:10
02:20
02:35
00:00
02:39

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Tekno
Tekno
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Augustine Miles Kelechi
Augustine Miles Kelechi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Willis
Willis
Producer

Στίχοι

[Verse 1]
Say de wan do me ojoro
Ojo jojojo (Oh Lord)
Ọmọ she wan knack me trankilo
Haba! wetin I do?
Why she like to de try me? I no know
Me wey be king like Solọmọn
Tell everybody "bia nu o"
She no fit change my frequency
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey jogodo jogodo jogodo jogodo jogodo
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto kprokoto
O ya press their button
O ya, o ya press their button
Ọmọ, ọmọ press their button
Make you press their button
[Verse 2]
You say you no materialistic
The thing I buy you say you like it
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice I expect it
Too much chop bon apetit
I should runaway but I want it
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
Written by: Augustine Miles Kelechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...