album cover
Miracle
133
Afro-Beat
Miracle κυκλοφόρησε στις 6 Μαΐου 2026 από 12526765 Records DK ως μέρος του άλμπουμ NO CHALLENGE
album cover
ΆλμπουμNO CHALLENGE
Ημερομηνία κυκλοφορίας6 Μαΐου 2026
Ετικέτα12526765 Records DK
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM131

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Official_MOB
Official_MOB
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuebuka Godstime Ezechukwu
Chukwuebuka Godstime Ezechukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Official_MOB
Official_MOB
Producer

Στίχοι

When I'm down and my soul so worry
When trouble come and my heart trainable
And I'm still hoping for a miracle
I still dey pray make a miracle arrive
Heavy days but I carry my grace
Tears for my eyes but a smile for my face
Every step, yeah I walk by faith
Even in dark, I dey find my way
Through the loss, through the pain
I no fit stop, I no fit break
Cos my time dey come
When I'm down but my heart still dey believe
When the rain fall but I still dey breathe
Pocket low but my spirit no dey die
I still dey move till my miracle arrive
Long nights, still I hold my ground
Lost in thoughts but I no back down
Dem no know wetin I don see
But I still stand, I still believe
Every scar turn to melody
Every pain build my energy
From the struggle to victory
That's the sound of my destiny
When I'm down but my heart still dey believe…
When the rain fall but I still dey breathe…
Pocket low but my spirit no dey die…
I still dey move till my miracle arrive
Gwatagwan they call me M.O.B
There's no challenge
Written by: Chukwuebuka Godstime Ezechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...