album cover

Level Up

10.691Afro-Beat2026
album cover
00:00
00:10
00:15
00:35
00:45
00:55
01:10
01:15
01:20
01:40
02:20
00:00
02:41
Προηγούμενες 7 ημέρες
Το Level Up ανακαλύφθηκε πιο συχνά περίπου στο 15 δευτερόλεπτα εντός του το τραγούδι την περασμένη εβδομάδα.

Στίχοι

the finest steel as to go through hottest fire Oti suu mi that why me call messiah Asiko laye that why me I Dey jama Barika dey salah omo ologo dawa Ahh ahh 23 24 Uncountable na my blessings Shetigbo And my battery boost anytime Vicky backup Oh maa lee la leju but me I go top And them go shake many things shey you know You think it easy why dey call me omo oro see me dripping anytime taan loo show And the money plenty you know see say I Dey cho cho Poff poff pass no dey slow Like seun pizzle money poo wande coal Bad boy ranking more blessings with ojo And I thanks everyone wey repost my video Ah I go do am jeje no be rough rough I sure if you see me later pull up in my convoy If money don come mawo offthug I know he go shame enemies if Ireti don pull up Dem dey plan to overtake Dem know no say I no fit to go astray After few days omoolope blow away No long cap never cast na the big bag I Dey chase ahn ahn I just dey jama no like watching drama We never see bread but we dey see bama We no dey useless hustler dey jam am Us we no be scammer More strength more power no fit tire My vibe hundred no be 99 Have been working harder kolerewa Awan tii wan gara if money come waan ma bewa And them go shake many things shey you know You think it easy why dey call me omo oro see me dripping anytime taan loo show And the money plenty you know see say I Dey cho cho Poff poff pass no dey slow Like seun pizzle money poo wande coal Bad boy ranking more blessings with ojo And I thanks everyone and I thanks jago Great things no Dey come from convort zone Have been praying for the blessings gan but I go receive Money no Dey no mean I go take loan Have been trying to become someone since 2019 Ah ah ah yarobi moti tewo I want the blessings ko poor mio kin fewo You do bad oh nii jewo Any small thing you do am ah fii kewo
Written by: Shohunmi Abiodun Muiz

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...