album cover
CONFESSION
album cover
CONFESSION κυκλοφόρησε στις 25 Ιουνίου 2026 από AWWYAS Connecting Dots ως μέρος του άλμπουμ CONFESSION - Single
ΆλμπουμCONFESSION - Single
25 Ιουνίου 2026
ΕτικέταAWWYAS Connecting Dots
ΓλώσσαEnglish
BPM199
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Famba again
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but you naa you go see
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but wo waa wobɛ hu
woa wo bɛ hu
Woa wo bɛ hu
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come inside ɔdɔ ey
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come inside
Ɔdɔ ey
Make you come inside
Medɔ ey
Make you come inside
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but you naa you go see
You naa you go see am
You go see
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but wo waa wobɛ hu
woa wo bɛ hu
Woa wo bɛ hu
Tell me wetin be your matter
I know say they be aza
Na me go make you mara oo
Forget them all , I dey
I know you've been all around the world
Wey nobody show you true love
Come here babe see I gotch you
Free yourself you no be robot
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come side ɔdɔ ey
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come inside
Ɔdɔ ey
Make you come inside
Medɔ ey
Make you come inside
Ɔdɔ ey
Make you come inside
Medɔ ey
Make you come inside
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but wo waa wobɛ hu
woa wo bɛ hu
Woa wo bɛ hu
Written by: Edward Annobil, Isaac Botwe Brown (Mastaflexx), Nurudeen (Chensee Beatz) Kassim, Racheal Maame Adwoa Konadu (Mindset), Victoria Tafamba, Yaw Amoa Acheampong Boateng (Ipeaz)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...