album cover
Summertime
album cover
Summertime κυκλοφόρησε στις 17 Ιουλίου 2026 από SHATTA MOVEMENT RECORDS (SM4LYF) ως μέρος του άλμπουμ African King
ΆλμπουμAfrican King
Κυκλοφορία17 Ιουλίου 2026
ΕτικέταSHATTA MOVEMENT RECORDS (SM4LYF)
ΓλώσσαEnglish
BPM103
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Μουσικό βίντεο

Μουσικό βίντεο

Στίχοι

[Verse 1]
When dem try way dem nor fit dem go say
My guy oh this guy chop juju
When dem see life style dem nor fit
I say no label ooh no pay roll ooh
[PreChorus]
I am more than gold, I am more than gold
I dey live my life so cool
Talk is cheap you know it's true
We dey push and the girl say cool
I am more than gold, I am more than gold
I dey live my life so cool
Talk is cheap you know it's true
We dey push and the girl say cool
[Chorus]
It's another summer time
Summer time
Everybody, summer time
Summer time
Summer time
Everybody, summer time
[Verse 2]
SLG say ebi patience
Give thanks and time for your turn
Life and problem dey like twins, oh yeah
If dem say no go there no go there
I see many many things
Me I see many many things
[PreChorus]
I am more than gold, I am more than gold
I dey live my life so cool
Talk is cheap you know it's true
We dey push and the girl say cool
I am more than gold, I am more than gold
I dey live my life so cool
Talk is cheap you know it's true
We dey push and the girl say cool
[Chorus]
It's another summer time
Summer time
Everybody, summer time
[Verse 3]
When dem try way dem nor fit dem go say
My guy oh this guy chop juju
When dem see life style dem nor fit
I say no label ooh no pay roll ooh
Written by: Charles Nii Armah Mensah

Loading...