album cover
checking
album cover
checking κυκλοφόρησε στις 9 Αυγούστου 2026 από YVLOH ως μέρος του άλμπουμ WHO IS TOPSKI - EP
ΆλμπουμWHO IS TOPSKI - EP
9 Αυγούστου 2026
ΕτικέταYVLOH
ΓλώσσαEnglish
BPM82
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Yeah when hungry do man man d check sense pop ei p boy
This one for the real street ****
You understand now nor? By the Professor
Ma Chana boy wey ei start Naha?
Haha di boydem kno, ye ye ye SKI
When hungry do man man di pop ei P
When tin dem want trong man di check sense yi
If Tindem trong for ya side u get for tell we
Which one be all the time say Udey on limit
When I wukop follo sharp man di only check
You get for Piss for that jaz take tin wey u want for take
I'm so used to pissin on jaz and tiving sugarcane
All tin na illusion mbom Afit illustrate
Man d Waka pass with ma pang for dang
Ma mendem bad, we di bop nga sep if ei comot ngomgham
Before you want reach sep the nga near them nofit leffam
Small doe touch the nga boy now ei start for brag
Abi know boy na why that I nobe gi ei ma heart
Abi know boy na why that I be Dey atalat
Abi kno boy I di see time wey they dan set me trap
Abi know boy abi know boy I no dull like rat
Trapstar or na rapstar man na music star
How u claim for no like man di still tiv ei swag
Call your favorite rapper make we go track for track
Bars four bars Sound four sound I want see who sabi pass
They want kam inside witch yeah I get my ring
They want kam physically bitch I'm gone up this blick
Trowey sand for da eye make them hard to see
Trowey sand inside da garri make them hard to eat
Big bro and Reme go inside witch conscience nodey me
If you think you gon fuck with SKI I make you bleed
When you get some kind doh for this payi na for go hide on top hill
Adi tellu adi tellu mbom na camer this
When hungry do man man di pop ei P
When tin dem want trong man di check sense yi
If Tindem trong for ya side u get for tell we
Which one be all the time say Udey on limit
When I wukop follo sharp man di only check
You get for Piss for that jaz take tin wey u want for take
I'm so used to pissin on jaz and tiving sugarcane
All tin na illusion mbom Afit illustrate
U understand now nor boy
All tin na illusion I feat Geng
Written by: TOPSKI MAC JU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...