album cover
Kilode
album cover
Kilode κυκλοφόρησε στις 4 Σεπτεμβρίου 2026 από RainLabs ως μέρος του άλμπουμ Kilode - Single
ΆλμπουμKilode - Single
Κυκλοφορία4 Σεπτεμβρίου 2026
ΕτικέταRainLabs
BPM129
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Ehhs Wait (Kilode)
Ogbeni I get information
The matter no get solution
No Dey joke with my rabba o maye
If you kpass
Ma lo gbori wo be won bo
(Ya ya Kilode)
Ogbeni I get information
The matter no get solution
No Dey joke with my rabba o maye
If you kpass
Ma lo gbori wo be won bo
All guys are ballers
Gbe eruku wole too much efizy
Dema dey find the dollar
If no money dem no dey listen
Awon eleyi ma’n karan
Na the type of craze you no wan mess with(olohun)
Sheyb na who get money dey find peace
You no fit Kpai
Person wey don die before
De name fit to cause hypertension
Zz na me get de solution
Supernatural AURAAA
Don die before
Me no me twere Twediampon
Zz na me get de solution
Supernatural AURAAA
Soulinn na BaBa
See me Japka
Spare no one as we holding de Baka
Mistaken me for innocence
But in the dark we dey move like Azaman
Comment ça va ?
Dribble dem make dem dance agbaja
Same plan but we change formula
Same plan but we change formula
Soulinn na BaBa
See me Japka
Spare no oneas we holding de Baka
Mistaken me for innocence
But in the dark We Dey move like Azaman
Comment ça va ?
Dribble demMake dem Dance agbaja
Same plan But we change formula Same plan
But we change formula
Ehhs Wait (Kilode)
Ogbeni I get information
The matter no get solution
No Dey joke with my rabba o maye
If you kpass
Ma lo gbori wo be won bo
(Ya ya Kilode)
Ogbeni I get information
The matter no get solution
No Dey joke with my rabba o maye
If you kpass
Ma lo gbori wo be won bo
Written by: Edward Aldwinckle, Reinhard Nana Yamoah Asaah, ayomide afolabi

Loading...