album cover

Pray

Music2026
album cover
Pray κυκλοφόρησε στις 11 Σεπτεμβρίου 2026 από Remediee ως μέρος του άλμπουμ SIGNATURE - EP
ΆλμπουμSIGNATURE - EP
Κυκλοφορία11 Σεπτεμβρίου 2026
ΕτικέταRemediee
ΓλώσσαEnglish
BPM192
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

No dulling Go crazy
Still chasing No limit
No stopping We wavy
God's timing Amazing
No dulling Go crazy
Still chasing No limit
No stopping We wavy
God's timing Amazing
Alhamdulillah for the life
Since morning, omo, I dey caku
I no be person wey too dey demo
No be me act commando
When my money come
Them go hear word
Dance to the rhythm and melody
Blessings dey fall on me harmony
Hail Jehovah for m He cover me
As you dey
Dey form say you holy so
Make you pray for me o my brother
Make you pray for me o
As you dey
Dey form say you holy so
Make you pray for me o my brother
Make you pray for me o my sister
Long pon this grind man done Dey wait
Milli meters come in Kuwait
Shutdown eko, order moet
Book flight by 2 for that opueh
I no dey gree for anybody oh
Make the money long like Ochacho
Ebelebe sorosoke I dey far away
Alhamdulillah for the life
Since morning, omo, I dey caku
I no be person wey too dey demo
No be me act commando
When my money come
Them go hear word
Dance to the rhythm and melody
Blessings dey fall on me harmony
Hail Jehovah for m He cover me
As you dey
Dey form say you holy so
Make you pray for me o my brother
Make you pray for me o
As you dey
Dey form say you holy so
Make you pray for me o my brother
Make you pray for me o my sister
Written by: Okoh Ankeli

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...