album cover
FYN
album cover
FYN κυκλοφόρησε στις 31 Αυγούστου 2026 από InterSpace Distribution ως μέρος του άλμπουμ FYN - Single
ΆλμπουμFYN - Single
Κυκλοφορία31 Αυγούστου 2026
ΕτικέταInterSpace Distribution
ΓλώσσαEnglish
BPM114
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

You don see am!!
(Ahaa x4)
One of a kind, one of a kind
How can i miss your divine taste
Over everything wey we dey find
U got me stuck on ur mandate
Pull up, i go really back it up
Me go show u all the FYN shyt
No go fii to talk
You dey play for my head me i no go fii to pause
Come make you try me, me i no cost
If i give you loving, make you take
Sweet sweet love we go formulate
E go make your shoulder elevate
Next big thing we go celebrate
All this things me i really like am
When hope is lost i go still find am
What goes up e go surely come down
And pesin wey dey hate e go see thunder
(Ehh...)
As i dey look, as i dey look oh
Nobody FYN pass you
Even if dem injure me for my eye
Nobody FYN pass you
As i dey walk through the valley of snakes and shadows
Nobody FYN pass you
FYN pass, Nobody FYN pass you
I fii tell you many reasons why you FYN
Youre my type but maybe not the time
Gimme all the love and i really cant deny
5 star lady Louis V design
Girl you deadly, my highest rating
My heart keeps racing for you, no delaying
Me i wan dey knock on your door
Tell me what you see when u look in my eye
And i no fii lie u be one of a kind
Painting all this pictures when im closing my eye when im closing my eye
Oh my God girl you FYN
Tell me what u see when u look in my eyes
And i no fii lie u be one of a kind
Painting all this pictures when im closing my eye when im closing my eye
As i dey look, as i dey look oh
Nobody FYN pass you
Even if dem injure me for my eye
Nobody FYN pass you
As i dey walk through the valley of snakes and shadows
Nobody FYN pass you
FYN pass, Nobody FYN pass you
As i dey look, as i dey look oh
Nobody FYN pass you
Even if dem injure me for my eye
Nobody FYN pass you
As i dey walk through the valley of snakes and shadows
Nobody FYN pass you
FYN pass, Nobody FYN pass you
Ahhhh
Why u con dey whyne me (ahh)
All the pictures that we binding (ahh)
FYN folake wey dey whyne me (ahh)
Bring me the deals i dey find mint (ahh)
Why u con dey whyne me (ahh)
Big bad bump body whyning (ahh)
Fyn Fyn shima wey dey whyne me (ahh)
Draw me close to divine
Written by: Best Samaila

Loading...