album cover
DANCE
album cover
DANCE κυκλοφόρησε στις 18 Σεπτεμβρίου 2026 από THE GREATEST OF ALL TIME RECORDS ENTERTAINMENT ως μέρος του άλμπουμ DANCE - Single
ΆλμπουμDANCE - Single
Κυκλοφορία18 Σεπτεμβρίου 2026
ΕτικέταTHE GREATEST OF ALL TIME RECORDS ENTERTAINMENT
ΓλώσσαEnglish
BPM114
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

I know say I no Holy
But if na Hell God forbid
Oloun ma je ma kpa mi
E no go sad if you roll one for me
E no get anything wey I no fit do
No be mouth I sabi
Shey you no see as e dey sweet for backy
So, make nobody kill my ginger for me
Aye Yebo!
Calamity Alhaji from the ghetto
Man them I dey ball like
Samuel Eto
Them no fit ketch up
Even if them be tomato
Aye Soweto Soweto
The way the thing dey sweet for my head oh
Aye Benita Benito
Kak it up with steeze how the thing go
Aye aye aye
Comment tu ta pelle pe pe pe pe pe
Je Ma pelle pe pe pe pe pe
Tu pelle pe pe pe pe pe pe
Bam bam bam
Comment tu ta pelle pe pe pe pe pe
Je Ma pelle pe pe pe pe pe
Tu pelle pe pe pe pe pe pe
Bam bam bam
Dance Shake that booty booty
Booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
Dance Aye ayyy Shake that booty
Booty booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
I be the God of the sound sound we dey go loud
Bring the Cana we go roll am
See all the kele for my corner
Everyday na holiday Abi na summer Oshey
Give me one make I ease the pain
Fine boy wey no dey tell no tale
My shock absorber no dey fail
I know I'm strong never weak again
Yebo Yebo ohh!!
Dj Shey you fit to raise your tempo oh
The music me I no fit ever let go oh
Real life no be say so oh
Say say say say say say say
All of them e no
Boy you know say e no
Dance Shake that booty booty booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
Dance Aye ayyy Shake that booty booty booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
Written by: NANSING PONFA EMMANUEL

Loading...