album cover

Tranquilo

1Afro-Beat2026
album cover
Tranquilo κυκλοφόρησε στις 13 Νοεμβρίου 2026 από Splash Music Inc. ως μέρος του άλμπουμ Occupy Till I Come - EP
Κυκλοφορία13 Νοεμβρίου 2026
ΕτικέταSplash Music Inc.
ΓλώσσαEnglish
BPM119
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Oh my gee, I dey for my lane
Been sober for days, fighting my demons
Roll up my J, e dey suffocate
Giving me seizure
All my L's , put it on Jesus
Cuz no one could save us!
Hmm holy father,
Holy father!
Make dem no put mouth for my
DO RE MI FA SO LA
I no wan suffer ,
Forget sapa!
Make I no go back to my no money for aza
Until I tranquil to my Tranquilo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Shey me no fit Dey complacent
Until I give you 100 percent
Make dem soji, Ọba lo n bo
Ọba Lon pa se
You know say je m'appelle la blessings
Ororo for my head e dey
Na why enemies no fit buga show up for my lane again
Hmm holy father,
Holy father!
Make dem no put mouth for my
DO RE MI FA SO LA
I no wan suffer ,
Forget sapa!
Make I no go back to my no money for aza
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Written by: Barnabas Oludare Emmanuel, Johnson Enemona Abel

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...