Credits

Lyrics

[Verse 1]
Call me Showboy Showboy baby
[Verse 2]
Girl if you give me love I no go complain o baby o
Say if you leave me na gbege o
Oh baby na obituary o e ye eh eh eh
O baby whine slow whine am for me
This your body girl I never see
See you got me tempted to touch
Tempted to touch your body
[Verse 3]
Oh girl I'll never let you go o o
I swear your love is all I need
The way you move your body girl
E be like make I wan commit o
Oh girl I wan commit
[Verse 4]
Oh baby jowo ma yi lo yeh e eh
Orekelewa my darling
Oh baby yeah
Say you too fine pass I no go lie
Just wanna let you know
[Verse 5]
E be your body gimme Migraine
Odoyewu burst e my brain
Oh baby bring that body my way
Oh baby bring that body my way
[Verse 6]
E be your body gimme Migraine
Odoyewu burst e my brain
Oh baby bring that body my way
Oh baby bring that body my way, my way
[Verse 7]
Erima you're my baby o chacharacha
Oh girl I'm loving when you doing it chacharacha
Baby you go killi me chacharacha
O Baby you go killi me o
[Verse 8]
I swear you drive me crazy o chacharacha
I say my baby you go wound me chacharacha
[Verse 9]
Oh baby this your dance wey you do
Just dey make me dey craze
Girl abeg no go kill person
[Verse 10]
Adum adim adin Sewu
Kpalanga nonye
Shake am nonye
Shakamaminshi kpa kpa kpa du
Baby girl you know your body bad bad o
[Verse 11]
Adum adim adin Sewu
Kpalanga nonye
Shake am nonye
Shakamaminshi kpa kpa kpa du
Baby girl you know your body bad bad o
[Verse 12]
Oh girl I'll never let you go o o
I swear your love is all I need
The way you move your body girl e be like make I wan commit o
Oh girl I wan commit
Oh baby jowo ma yi lo yeh e eh
Orekelewa my darling
Oh baby yeah
Say you too fine pass I no go lie
Just wanna let you know
[Verse 13]
E be your body gimme Migraine
Odoyewu burst e my brain
Oh baby bring your body my way
Oh baby bring your body my way
E be your body gimme Migraine
[Verse 14]
Odoyewu burst e my brain
Oh baby bring your body my way
Oh baby bring your body my way
[Verse 15]
Sexual feeling
Sexual healing
Is what I feel when I'm with you
And when we making love all night
[Verse 16]
Sexual healing
Sexual feeling
Is what I feel when I'm with you
And when we making love all night
[Verse 17]
Ti di di di di di di di di di
Ti di di di di di di di di di
Ti di di di di di di di di di
Yeah! Ti di di di di di di di di di
Ti di di di di di di di di di
Written by: Shitta Bolanle Rasaq
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...