Lyrics
[Chorus]
Wetin money no fit buy?
Dem say money no fit buy love
Jẹ ki n gbe ẹ de'bẹ
Maybe you don't know the right shop
Ride on
Folasade my love
If all that you want na money
Then you can ride on with me
[Verse 1]
And if I'm not doing
Ko gbe sunmọ, fa mọ mi
Fa irungbọn mi
I wan test run
Tension your body
Imma be the right one
So dem no fi fight us
Even if na for once
Just show them our flaws
You done came into life wen I was righteous
And you made life so easy that it felt like chores
Is it still us (It is still us)
Is it still us (It is still us)
Or maybe you know money bought up this love
[Bridge]
Adúmáradán, with the way that you walk
Fit to make man to craze like dis
Adúmáradán, with the way that you walk
Fit to make man to craze like dis
[Verse 2]
Many kele wey dey beg
But if na Shima wey no get
Mo ti di afunimawobẹ
Jọwọ mi Sade mi ma rosẹ
'Cause if na money wey you wanting
Me I get am plenty than you can ever imagine
Sade no deny mi, jọwọ
I get money pass your bobo
Ṣebi na for better for worse?
I fit put a milli on top
I fit put a milli on top
[Chorus]
Wetin money no fit buy?
Dem say money no fit buy love
Jẹ ki n gbe ẹ de'bẹ
Maybe you don't know the right shop
Ride on
Folasade my love
If all that you want na money
Then you can ride on with me
[Outro]
I get money pass your bọbọ
Ṣebi na for better for worse?
I fit out a milli on top
I fit out a milli on top
Written by: Chikelu Obi, Oritseweyinmi Enemigin

