Music Video

Music Video

Lyrics

i get money on my mind
shey bi oluwa loseyi
i gats get it on my grind
and i’m driving through mi city
and it’s 2am at night and i’m looking for my parole
said i’m looking for the money
shey bi oluwa lo
 
i get God won fe fimi shey eleya
i get girl wey fine like shalewa
big fish toh shan eja nla
and i’m with groovy you know the matter
i get God won fe fimi shey eleya
i get girl wey fine like shalewa
big fish toh shan eja nla
and i’m with dwave you know the matter
imole presssure
party next door
faaji turn up
squad deep ki lon so
wire tension
pawon don’t talk
i’m too lit roll up
shebi na God done dey do am since
which one be the rating
which way be the way
shebi na God e done dey answer
which one be the werey
which way be the way
i’m dripping when i step inna the yard
money stinking omo iya wa
them wan test me everytime i pass
won bere who be the best and i’m the answer
awon temi full ground i be gangster
everyday i’m working to be better
ma jisoro my gees them know i still dey fire
i get God won fe fimi shey eleya
i get girl wey fine like shalewa
big fish toh shan eja nla
and i’m with groovy you know the matter
i get God won fe fimi shey eleya
i get girl wey fine like shalewa
big fish toh shan eja nla
and i’m with dwave you know the matter
imole presssure
party next door
faaji turn up
squad deep ki lon so
wire tension
pawon don’t talk
i’m too lit roll up
shebi na God done dey do am since
which one be the rating
which way be the way
shebi na God e done dey answer
which one be the werey
which way be the way
Written by: Agbetunsin Shayo David
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...