Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

My phone dey ring, "Hello, who is this?"
"I'll call you later", all over me paper, yeye o
Wọn ni bó la má gbé gbà? But one day e go better
Lọjọ́ kan o má dára
I get the melody and I get the energy
And when I cause gobe, nobody get the remedy
'Cause the remedy dey inside my melody
And if my sub finish, shey you fit to sub for me?
I get the melody and I get the energy
And when I cause gobe, nobody get the remedy
'Cause the remedy dey inside my melody
And if my sub finish, shey you fit to sub for me?
Common, I'll do lotto
Dem call the popo
Handcuff me, popo
Dem drag my sokoto
Enter their motor
Sanbaribobo
She give me dodo
I chop her dodo
She tell me, "No, no
Never leave me, no, no"
She get choko
Choko pass choko
Owó ni koko
Dance like Poco
On the run, moco
Oh you, coco
Dem miscalculate me
Back then say they underrate me, yeah, yeah
Now dem no fit blame me
Now eyes on all dem wey dey hate me, yeah, yeah
My phone dey ring, "Hello, who is this?"
"I'll call you later", all over me paper, yeye o
Wọn ni bó la má gbé gbà? But one day e go better
Lọjọ́ kan o má dára
I get the melody and I get the energy
And when I cause gobe, nobody get the remedy
'Cause the remedy dey inside my melody
And if my sub finish, shey you fit to sub for me?
I get the melody and I get the energy
And when I cause gobe, nobody get the remedy
'Cause the remedy dey inside my melody
And if my sub finish, shey you fit to sub for me?
Common, I'll do dodo
Dem call the popo
Handcuff me, popo
Dem drag my sokoto
Enter their motor
Sanbaribobo
She give me dodo
I chop her dodo
She tell me, "No, no
Never leave me, no, no"
She get choko
Choko pass choko
Owó ni koko
Dance like Poco
On the run, moco
Owó ni koko, aah
My phone dey ring
Hello, who is this?
I'll call you later
All over me paper
O pòr
Yeye
Wọn ni bó la má gbé gbà?
But one day e go better
Lọjọ́ kan o má dára
Common, I'll do lotto
Dem call the popo
Handcuff me, popo
Dem drag my sokoto
Enter their motor
Sanbaribobo
She give me dodo
I chop her dodo
She tell me, "No, no
Never leave me, no, no"
She get choko
Choko pass choko
Owó ni koko
Dance like Poco
On the run, moco
Owó ni koko, aah
Dem know my guy
Dey no dey dupe me
O fẹ connect o
They get choko
Dey give me choko
Owó ni koko
Dey get ogun on yarn
On yarn
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...