album cover
Pay Me
72,234
Music
Pay Me was released on January 14, 2022 by Dvpper Digital as a part of the album Pay Me - Single
album cover
Release DateJanuary 14, 2022
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Panaache
Panaache
Performer
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Panaache
Panaache
Composer
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Composer

Lyrics

(Seke oh)
(En'-En'-En')
(I no fit do wetin no go pay me oh)
(And e dey pain me oh gaga)
(E dey do me craze oh)
(En'-En'-En'-Enta)
Ooh-yeah
(One and only Panaache)
(If you don't know, you're stranded)
(Check it out)
Omo ghetto d'olowo, ahn-ahn (ahn-ahn, ahn-ahn)
Na why I dey do my things on God (on God, on God)
Soon dem go see my name on board (on board, on board)
Bad energy comot, comot, ayy-ayy
From west to the east and south (ayy-ayy)
Dem don feel my sound (ayy-ayy)
Dem don feel my gbedu (oh)
So many times I felt down
Na from trench we blow one by one
Life na turn by turn (life na turn by turn)
I no go ever face again all the battles I won (all the battles I won)
I no go fit seke oh
I no fit do wetin no go pay me oh (I no fit do wetin no go pay me oh)
And e dey pain me oh gaga (pain me oh gaga)
E dey do me craze oh (e dey do me craze oh)
I no go fit seke oh (I no go fit)
I no fit do wetin no go pay me oh (I no fit do wetin no go pay me oh-oh)
And e dey pain me oh gaga (pain me oh gaga)
E dey do me craze oh (oh-oh, oh)
Hmm-yeah
Hmm, ah-yah-yah
Hmm, oh-oh, oh
Oh, yo-yo
Enta lo sh'eleyi, ah-aya-ya
Oh yo-yo, oh yo-yo
Ayy, hmm
Why you go vex for me? (vex for me)
Hmm-me
'Cause you dey call and I dey busy (I dey busy, yeah)
You dey find me, I dey find money (you dey find me, I dey find money)
Person you dey fear sef dey fear person (person you dey fear)
Ayy-ayy
I no go fit seke oh
I no fit do wetin no go pay me oh (I no fit do wetin no go pay me oh)
And e dey pain me oh gaga (pain me oh gaga)
E dey do me craze oh (e dey do me craze oh)
I no go fit seke oh (I no go fit)
I no fit do wetin no go pay me oh (I no fit do wetin no go pay me oh-oh)
And e dey pain me oh gaga (pain me oh gaga)
E dey do me craze oh (oh-oh, oh)
(I no go fit seke oh)
(I no fit do wetin no go pay me oh)
Pay me oh
(And e dey pain me oh gaga)
And e dey pain me oh, and e dey pain me oh
(I no fit do wetin no go pay me oh)
(And e dey pain me oh gaga)
(E dey do me craze oh)
Aya, aya, aya
Written by: Panaache, T.I BLAZE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...