Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Simi
Simi
Performer
2Baba
2Baba
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Oscar Heman-Ackah
Oscar Heman-Ackah
Producer
Simisola Bolatito Ogunleye
Simisola Bolatito Ogunleye
Mixing Engineer

Lyrics

I'm just an ordinary girl sitting in a hall way I no dey turn up o, 'cause I'm a little boring (hahaha) But I'm the life of the party 'cause I'm kind of funny Money don't drive me, I drive my money, eh-ah Well, na so the thing be Me I no go force you to like what you see, eh-eh Because I come in peace, and I'm at peace and that's all I need, eh-eh Everything's not for everyone and that is okay, eh-eh You better take me as I am I'd be better, but I'd never be somebody else (Original baby) eh wherever you go, be yourself (Original bobo) ah-ah, you can never be somebody else (Original baby) eh ah, whatever you do, better be true (Original bobo) jor o, no matter the pressure, be yourself See for this life, everybody issa bonafide member Everybody get name wey dem dey answer You no go fit to use my IV make you enter (Holler, holler) And as you enter the same time make you attend to your matter Shine your eye make you no go enter gutter No be every door wey open you go enter (Holler, holler) Because everything's not for everyone And that is okay-ay-ay Just count your blessings one by one and jeun soke-eh-eh It doesn't matter how e be It doesn't matter where e be It doesn't matter who e be It doesn't matter what you see Anyhow make you never be somebody else (Original baby) eh wherever you go, just be yourself (Original bobo) ah-ah, you can never be somebody else (Original baby) eh ah, whatever you do, you better be true (Original bobo) jor o, no matter the pressure, be yourself See nobody perfect, no be lie I've got flaws, I can't deny But everybody get him personality, oh (personality, oh) My guy make you live your life Person wey love you go love you die But you can never satisfy society o (society o) (Original baby) Anyhow wey e be, make you no go ever Play yourself (don't play yourself o) (Original bobo) If dem like make them talk, boy you gats show yourself (Original baby) jowo o, you better just be yourself (Original bobo) no matter where you dey my brother No matter who you be my sister, oh-oh (Original baby) don't let nobody tell you that you're not good enough o (Original bobo) Say babe you are the best, don't let nobody stand in your way (Original baby) everyday, you are the best (Original bobo) You can't be like nobody, no matter the pressure, be yourself
Writer(s): Oscar, Simisola Bolatito Ogunleye, Innocent Ujah Idibia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out