Credits

PERFORMING ARTISTS
Cazulee
Cazulee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Moses
Elijah Moses
Songwriter

Lyrics

Who geti head no de cap no go reason am course the matter long
Rich man piking go de think say poor man pikin no de try at all
 sometimes e de be like ojoro, I de hustle everyday tiko sowo
there\'s no evidence say you try,if you no get moni
Them look you like konto
Is all by his grace no be by your power ehh
 Brother tell me why you come de para ehh
abi you don\'t know say God wey run am for divine,he go fit to run am fun alade
Me I no de go anywhere wey wahala de
I de meditate as I de my lane
the story no go sweet if I
 no get money
Na why I de hustle Monday to Saturday
 if you see better days make you help me tell am say I de look for am
.
Me I no won go broke days as I\'m heading to top
.
Abeg if you see better days make you help me tell am say I de look for
am
.
Me I no won go broke days as I\'m heading to top
I know where am from,and I know where I\'m Today
I know am alive by grace
Many men don go,
many men don pass away
Many men don pass away
Always on the road I don run many miles away
I mean many miles away
Tell them am not playing tell them that am here to stay
Tell them that am here to stay
I no get Skeleton for corbord
Na oluwan be my escort
Them go soon hear am like ah gun Short
Omo tounso
I know na me be the next turn
Many don fall,I de alive I thank God
Written by: Elijah Moses
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...