Credits

PERFORMING ARTISTS
Marleykiddo
Marleykiddo
Performer
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter

Lyrics

[Intro]
See, dem call me Marleykiddo, ayy-ahhn
[Verse 1]
Mi i mọ pogun laye, I for don come with weapon
'Cause if you see the energy wey **** dey use bomb
We suppose dey happy, coming out with big fu-u-nds
Mummy, I am sorry, I don follow dem do fra-'a-ud, yeah
[Chorus]
For this one life wey I come, sapa is not for me
Iya ti baba jẹ, ko ma ṣe dori temi
If na Facebook dem dey bomb, ba n mu login temi
Take the risk to make anything for the money
For this one life wey I come, sapa is not for me
Iya ti baba jẹ, ko ma ṣe dori temi
If na Facebook dem dey bomb, ba n mu login temi
Take the risk to make anything for the money
[Verse 2]
Talika o raye wa, talika o raye wa
Baba, bless me on time
Kemi ma ṣe sin wọn wa, kemi ma ṣe sin wọn wa
Bombing 24/7, ọmọ iya mi, no sleeping
Ati cashout le, we still dey fear ripping
No joy zone, heart is fucking weeping
Do Celeb, update, 2K wo CashApp, ripping
[Verse 3]
I don follow dem bomb, I know say na sin
I know say na crime but, I need this money
I dey hold the konji, dey hustle on G
As I dey sail, make my ship no go sink
[Verse 4]
Ayee, awu
Ma lọ ma duro d'awoof
Ifa ma n fapo ya, when I no chop taboo
The last thing na to lose
The last thing na to go astray for the mulla
For the raba, for the gwalala, odikwa fine
You dey carry me go far, o n gbe mi lọ far
O gbe mi lọ far away, o gbe mi lọ far away
[Chorus]
For this one life wey I come, sapa is not for me
Iya ti baba jẹ, ko ma ṣe dori temi
If na Facebook dem dey bomb, ba n mu login temi
Take the risk to make anything for the money
For this one life wey I come, sapa is not for me
Iya ti baba jẹ, ko ma ṣe dori temi
If na Facebook dem dey bomb, ba n mu login temi
Take the risk to make anything for the money
[Verse 5]
'Cause if you no get money, my gee, you no fit leko
I must make am, ko si bo ṣe le to
Man go survive, but, a ma ta Pito
Make I see huge money, spend am on philo oh-oh
Mo fẹ ma gara lọ, ki n tu ma gara bọ
Ki n pull up ninu Bentley, ki n tu kawọn oloṣo mi sinu G-Wagon
[Chorus]
For this one life wey I come, sapa is not for me
Iya ti baba jẹ, ko ma ṣe dori temi
If na Facebook dem dey bomb, ba n mu login temi
Take the risk to make anything for the money
For this one life wey I come, sapa is not for me
Iya ti baba jẹ, ko ma ṣe dori temi
If na Facebook dem dey bomb, ba n mu login temi
Take the risk to make anything for the money
[Verse 6]
Tal, talika o raye wa, talika o raye wa
Baba, bless me on time
Kemi ma ṣe sin wọn wa, kemi ma ṣe sin wọn wa
Bombing 24/7, ọmọ iya mi, no sleeping
[Verse 7]
Ayee, awu
Ma lọ ma duro d'awoof
Ifa ma n fapo ya, when I no chop taboo
The last thing na to lose
The last thing na to go astray for the mulla
For the raba, for the gwalala, odikwa fine
You dey carry me go far, o n gbemi lọ far
O gbe mi lọ far away, o gbe mi lọ far away
[Outro]
Sunshine on the mix
Written by: Marleykiddo, T.I BLAZE
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...