Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Mega Buck
Mega Buck
Songwriter

Lyrics

Steady i dey talk to God
Steady i dey go to church
I don fast and pray for a month
Make the money come and make e long
You know say i dey hustle oh
Omolomo no fit fumble oh
I dey hustle hard no time for trouble
Make the money come i like am in double
Me i no go where way me no belong
Oh my God what have i done
Too many problem way too serious
Bad energy dey come i don cut am off
Oh my God if man no get money he dey loose guard oh
When my battery low i dey recharge oh
Cuz life without money e no balance oh
Oh yeah yeah yeah
My eyes Dey chuk me like dem put Pepe
So i can't wait make the Pepe rest
Plenty money way go pepe dem
The boy too big he no settle for less
Life dey sweet like sugar cane
But when you are broke Omo na water cane
Wetin my eyes see i go tell you another day
blessing reign on me
Make e watch away my pain
Steady burning trees
Am on fire ya ya
And am out here
rocking my designers
I go get everything way i desire
Poverty wahala so i Japa
Written by: Mega Buck
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...