album cover
Ceaser
album cover
Ceaser was released on March 10, 2025 by BUCK MUSIC as a part of the album CONTROVERSIAL - EP
March 10, 2025
LabelBUCK MUSIC
LanguageEnglish
BPM107
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

This is my story, this is my song, I give God the glory for where I dey o
Young and be getting it, is all I want, living my best life, and it's all on God
Iavida loca, steady Ibiza, no come they bother O
No come they bother me
As I Dey give on to to Caeser, Wetin belongs to Caeser, no come dey worry o, no come dey bother me
Shokolokobangoshe, bango Shokolokobangoshe, never settle for less, Aje, I no go settle for less, Aje I no go settle for less Aje
Shokolokobangoshe, bango Shokolokobangoshe, never settle for less, Aje, I no go settle for less, Aje
Money on my mind O, 24-seven, been on my grind though, I need this money to, take care of my momsi
Me and my gees o, just want to jolly in Miami, living best life o, no hate o, just want to live life o
Call those banny make dem lap the yard o we get the cash o no fugazi o
Iavida loca, steady Ibiza, no come they bother o, no come they bother me
As I dey give on to Caeser, Wetin belongs to Caeser, no come dey worry, no come dey bother me
Shokolokobangoshe, bango Shokolokobangoshe, never settle for less, Aje, I no go settle for less, Aje I no go settle for less Aje
Iavida loca, steady Ibiza, no come they bother o, no come they bother me
As I dey give on to Caeser, wetin belongs to Caeser, no come dey bother O, no come dey bother me
Written by megabuck
Written by: OKUSHEMI CHRISTIAN MEGABUCK
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...