Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
2jo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Onukaogu
Songwriter
Lyrics
Intro
Egungungun
E gun gun gun gun gun gun gun gun
Egun gun (3x)
Yeah
VERSE 1
This life wey we dey..Yeah
Everyday na race oo..eh eh
Ah ah
From morning till night eh eh
We dey chase the paper oh oh
Chase the paper eh eh
HOOK
From the street to the penthouse
This one na maybach no be venza
When you see me grinding
E no be banza
Cos life for this side, e come be like jara
Ehen
Alelele(3x)
Shey you wan follow me go alele
Make you join me play my ukulele
We no go die, till we turn to Dede
CHANT
As i dey, i no get time for gbege
Make water carry pain away
No come spoil my steeze..Ajeh
Ah!!
(2x)
CHORUS
Cos I'm chill’n with (my baybe(3x))
My girl
She chill’n with (her baybe(3x)
I swear
I'm chill’n with (my baybe(3x))
My girl
She chill’n with (her baybe(3x)
I swear
VERSE 2
Halla oyi eh
Dem say make we just de halla oyi eh eh
Yeah!!
Where the money de?
Na just to find place, where the money de..
Where the money de de de!!!
HOOK
From the street to the penthouse
This one na maybach no be venza
When you see me grinding
E no be banza
Cos life for this side, e come be like jara
Ehen
Alele(3x)
Shey you wan follow me go alele
Make you join me play my ukulele
We no go die, till we turn to Dede
CHANT
As i dey, i no get time for gbege
Make water carry pain away
No come spoil my steeze..Ajeh
Ah!!
(2x)
CHORUS
Cos I'm chill’n with (my baybe(3x))
My girl
She chill’n with (her baybe(3x)
I swear
I'm chill’n with (my baybe(3x))
My girl
She chill’n with (her baybe(3x)
I swear
Ah!!!
Interlude
May we Jo!!
Baybe..eh (3x)(2x)
My baybe
Her baybe
My baybe(2x)
Her baybe, I swear
I'm chill’n
Written by: Joshua Onukaogu