Escucha Proud of My Woman (feat. Skiibii) de X-Busta

Proud of My Woman (feat. Skiibii)

X-Busta

Afro-Pop

Letras

Daddy enh To the mommy enh Give me your picture The one wey you filter well well Make i dey show my friends oh You fit wear your make up I want make you ginger well well Or with your natural face oh Am proud of my woman God bless my woman Am in love with my woman o o Cause e no easy to be woman My woman o o Daddy enh Shey you want breakfast in bed I go give you also give you lunch and dinner instead You deserve the best things in life And you be blessing to who ever you become e wife Some say you weak cause you cry most If dem strong enough Make dem carry baby for nine months My heart na your house collect the keys Without women men no go exist Your soft heart no be weakness The way you choose to love is nobody's business Even for leadership you get the elements E no go bad make woman become the next president Enh so no let anybody harm you No let any man make you loose your values You priceless Dem no fit buy you You beautiful as you are I no dey lie you Give me your picture The one wey you filter well well Make i dey show my friends oh You fit wear your make up I want make you ginger well well Or with your natural face oh Am proud of my woman God bless my woman Am in love with my woman o o Cause e no easy to be woman My woman o o One time for my baby ye Two times for my baby (oshe) She get e bigger dreams My duty is to make it come through And when you call on me You know say i go surely come through Your beauty is so magical And i bow for you Oga shame on you If you dey beat woman i say shame on you Shey bi na woman give me life o (life o) Shey bi na woman wey go be my wife o (wife o) I no go play with your rights o (right o) I no go try am for my life o You're like a blessing to me I suppose dey worship you Give me your picture The one wey you filter well well Make i dey show my friends oh You fit wear your make up I want make you ginger well well Or with your natural face oh Am proud of my woman God bless my woman Am in love with my woman o o Cause e no easy to be woman My woman o o Unh daddy enh (end)
Writer(s): Abbey Elias, Marcel Akunwata, Xbusta Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out