Letras

For my head For my head My heart beats, my heart beats, my heart beats I want reason you I for like dey your side If I want visit you 'Cause you just dey my mind Sounds from the vibe machine I reason you I want dey your side I for like visit you 'cause you just Dammn Shekpe!! I for no come if I be hater Ele oo I for don shower you the rabba I wanna give you two seconds of mine Eh, so baby cool up your temper My mama know your name My papa know your name Wetin you want again? Ayayayayoyo My mama know your name My papa know your name Wetin you want again? (Baby I'm loosing control) Yea, manya for my head o (manya) For my head o For my head o Manya Ye manya for my head o For my head o For my head o (manya) I want reason you I for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind I want reason you I for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind (damn) Boss like Anita's face I fine girl from rivers state As a sabi boy from Delta state I getty money boku for pipeline oo Baby make you follow me solo This your body get ororo Your body get ororo Oh na, na, na, na, na, na Mo sick about your love o Manyi na you melon dey pop o Omalicha for my shoe size o Oh na, na, na, na, na, na Mo sick about your love o Manyi na your melon dey pop o Omalicha for my shoe size o Oh na, na, na, na, na, na My mama know your name My papa know your name Wetin you want again? Ayayayayoyo My mama know your name My papa know your name Wetin you want again? (Baby I'm loosing control) Yea, manya for my head o (manya) For my head o For my head o (manya) Manya for my head o For my head o For my head o (manya) I want reason you I for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind I want reason you I for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind I for no call if I be danger You for no pick if I be stranger Bad belle people want dey kill my shine But let's stay together Because my mama know your name My papa know your name Wetin you want again? 'Cause I no know again My mama know your name My papa know your name Wetin you want again? (Baby I'm loosing control) Ye, manya for my head o For my head o For my head o (manya) Manya for my head o For my head o For my head o Swabs Oh my God, if you're key
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, David Adedeji Adeleke, Emmanuel Adeshina Bello, Tobechukwu Victor Okoh, Agiliga Nwayorbuije, Onyisi Nwayorbuije Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out