Letras

Hey!! Don't angry me!! I want to speak my mind (Speak, speak, speak, speak) I am the flowolf Damnnn... Codenameeee! - (Dremo) Yeah I want to speak my mind(speak my mind), Zino help me to increase my mic(Increase my mic), I want to tell them the things i like and the things I don't I can't just do 'em like that. -Verse 1 (Dremo) Like now I like a fine ass chick, not too big but kinda thick. But now it depends on how you speak. If you talk like person wey no finish for primary six... You're cancelled! Abbreviating every word that you type and shit... You're cancelled! Na you wan see me but na me dey pay for taxi, men, you're cancelled! You dey flirt with me and at the same time you dey flirt with my friends... You're cancelled (cancelled, cancelled!) (Flowolf) See ehn me sef wan speak my mind(speak my mind), Fresh help me to increase my mic, I like my girls tall, short, slim or fat but if you borrow from me wey you late pay back. You're cancelled! If you fine well well come get big hole... You're cancelled! (Body odour no good ooo!!) You dey kiss and tell when you do low low... You're cancelled! You be Lekki big girl one room, six girls... You're cancelled! Omo na you send them, na you be DHL You no pay for shayo, you dey pour am heavily...(cancelled Everyday bad energy... cancelled Baby girl, sugar daddy... cancelled But if you dey communally aiii boo - (Dremo) I want to speak my mind(I want to speak my mind), I want to speak my mind(I want to...), I want to speak my mind(I want to...), Zino help me to increase my mic (Sound it), I want to speak my mind (speak my mind) Zino help me to increase my mic(increase my mic), I want to tell them the things i like and the things I don't I can't just do 'em like that. -Verse 2 (Dremo) I like to help my guys and all, but I can't play the role of your dad and mum, You wan smoke you sey make the dealer come, you come tell am sey na me go transfer the funds... You're cancelled! (Flowolf) You carry my stuff without asking me for permission... You're cancelled! You try talk sey shawtys wey i don dey talk... You're cancelled! (Dremo) You be my guy, but you dey fuck with person wey I no dey fuck with... bros you're cancelled! Dem no reach us but they're forming rich boys (Flowolf) Sey you're connector but you no get network... (cancelled) (Dremo) You dey complain sey I don dey sing song...(cancelled) (Flowolf) Chop onions come dey follow me talk... (cancelled) Ehen me sef wan speak my mind (I wan speak my mind) I wan speak my mind(I wan speak...), Me sef wan speak my mind, Damn fresh help me increase my mic (Dremo) I want to speak my mind(I want to...), I want to speak my mind(I want to...), I want to tell them the things i like and the things I don't I can't just do 'em like that.
Writer(s): Raymond Abheke Aboriomoh, Emmanuel Adeshina Bello, Folarinwale Kolawole Elemide, Zhyno Marculey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out