Letras

I can feel it Shout out my mama for loving the boy I see you pray for the boy I enter Jesu you ain't losing the boy Very soon you go chop from the boy Life na too gimme many option NO Me either hustle or me go broke That's why me dey pray for His mercy me pray for His grace Laye me i cannot form boss Mama i will get you this and get you that Park a few lambo in your back garage And when you step issa entourage But now it's just a prophecy I am almost there Don't you give up now on me I am almost there Mummy mi ema gbadun mi I am almost there Don't you give up now on me I am almost there File funmi Reengy loun burst Kinto gbo gbogbo yin i dey hear my God first Park all the jargons me i cannot give up No dey rest no dey chill till dem open that door Let the clock do its job me i just dey go Mawo oju ago alaye we just dey go Eyes on my business i dont know if you dey sell But i dey pray for you i dey hope say you dey sell I put my mind on it put my hands to it Gbogbo awon ti won sope we cannot do it When God stepped in He put His grace on me Nisin oti sure die get prepared for me Omo na gradual movement steadily me getting there o Me i no fit kill myself untop anything o Where me started from no be the place i dey today o Oni le demo demo ola adara I am almost there Don't you give up now on me I am almost there Mummy mi ema gbadun mi I am almost there Don't you give up now on me I am almost there I came from the worst not from better Make you sit down make you relax Came from the worst not from better Make you sit down make you relax I am almost there I am almost there I am almost there I am almost there Di'e loku Di'e loku Di'e Di'e Di'e Di'e Di'e Di'e Di'e loku Di'e loku Di'e Di'e Di'e loku Di'e loku Di'e Di'e Di'e loku Di'e loku
Writer(s): Dotun Peters Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out