Vídeo musical

Presentada en

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Falz
Falz
Performer
Demmie Vee
Demmie Vee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Oluwasesan Salami
Oluwasesan Salami
Producer

Letras

Uh-uh-uh, yeah People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breathe o People just dey do like say dem get superpower dem People just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uh Nobody wan dey sow where he no dey reap o Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Yeah Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Oh, you and I Everybody is a motherfuckin' hypocrite o People just dey do like say na dem be Jesus People so wicked, but they're so religious Who dey calculate, he no dey show the figures Who dey demonstrate, wey dey run leave us People too complain, but dey fear to speak up You don't want to die, but nothing to live for Christain and corrupt no suppose be mixture Real Musulumi no suppose dey thief jor Real talk no be fight, rara Everybody geti fault for inside matter We dey talk, human right, we no respect am Who are we to crucify the homosexuals? Most of una don dey involved from time But no be anybody business who you wan climb You dey form gentleman when we dey with you But you go still go home beat your wife to stupor People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breathe o People just dey do like say dem get superpower dem People just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uh Nobody wan dey sow where he no dey reap o Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Yeah Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Oh, you and I Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Pastor wey he dey do like say e no be sinner See the spec in your eye, no dey point finger What about "He really greedy politician" Acting like he really care for the layman And what about even you voters Wey dey act like say you only see two jokers Recycle the same corrupt men Later you complain, you say you hate the government And the fake prophets Some dey for convent' With underage boys wey dey make boyfriend And you claim consent, when you're messing with a minor Some say, na devilbox o No tell it for their parlor Ehen, because she no be virgin, you no meet am well But the one wey tie scarf, you no give am 'ell Oh, you say you no dey smoke, you no dey drink the e-liquor But your heart e dey evil Shey, you see the picture? People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breathe o People just dey do like say dem get superpower dem People just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uh Nobody wan dey sow where he no dey reap o Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Yeah Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Oh, you and I Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Of course I know "Truth is bitter" Bitter gidi gan pass bitter leaf o What is the essence of debating? When we know the truth in our mind Why you come dey do like say you no dey shit? Why you come dey do like say you no dey love o? We no fit be the same Everybody is a motherfuckin' hypocrite o
Writer(s): Folarin Falana, Salami Oluwasesan Abbas, Awotungase Ademola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out