Letras

(Update) (K-Korrect Sounds) Brother Nwachukwu Abeg, oh, don't be sleeping on a bicycle Hehe, listen I call my brother for phone (brother for phone) Dey ask am how e de be (how e de be) Him tell me say "Mehn, everywhere don red and e get as e be" (get as e be) I tell am say no worry As long as say we no de mortuary See, we dey alive we still dey breathe E get something wey I believe, see ehn God no go shame us (God no go shame us) God no go shame us (God no go shame us) God no go shame us (God no go shame us) The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors) God no go shame us (God no go shame us) God no go shame us (God no go shame us) God no go shame us (God no go shame us) The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors) Ah, oga this one no be bobo (bobo) I no dey talk wetin I don't know (I don't know) When the time go reach for you To collect your bread you go collect jumbo E don tey weh you don dey grind ehn And e be like say your own never enter (enter) When dem go send the alert eh Alaye dem no go use Xender As for me I no get issues (issues) Eledumare na him dey middle (dey middle) Na him de shower the blessing So when I de sew I no wan needle (wan needle) eh Somebody wan carry my picture go babalawo I tell am to wait first Say that picture weh him wan use no fine Make I send am the one wey go make sense (okay) Because ehn God no go shame us (I say God no go shame us) Okay, God no go shame us (I say God no go shame us) God no go shame us The blessing go loud e go worry the, e go worry the, eh God no go shame us (God no go) God no go shame us (God no go) God no go shame us The blessing go loud e go worry the neighbors Okay (end of the day, day) Okay (make I wole) Eh (end of the day, day) Ehn (jeka wole) (I change our lane) (End of the day) (I change our lane) e gbe (I say God no go shame us oh) I say God no go shame us (God no go shame us) I say God no go shame us (God no go shame us) I say God no go shame us,okay Listen to me now Listen to me now I say listen God will not shame us Even if these people want to wrestle us like Sheamus (Ride on sir) he will not, he will not, he will not shame us You don't know? You don't know? Ehn, you don't know That's it
Writer(s): Prince Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out