Vídeo musical

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Kasim Wealth
Kasim Wealth
Songwriter

Letras

Alaye make you double your hustle No look your guy Wey Dey fumble And when you turn reach You go bubble Just try stay loyal and be humble Alaye make you double your hustle No look your guy Wey Dey fumble And when you turn reach You go bubble Just try stay loyal and be humble I don hustle I Dey work I Dey pray If I no get the money Na wetin I gain I don tire ohh, lord feel my pain Make I no give up My hustle go pay Because Na money be man Ohh My God ohh I don work Na when I go chop o lord Because Na money be man Ohh My God ohh I don work Na when I go chop o lord Alaye make you double your hustle No look your guy Wey Dey fumble And when you turn reach You go bubble Just try stay loyal and be humble Alaye make you double your hustle No look your guy Wey Dey fumble And when you turn reach You go bubble Just try stay loyal and be humble I want hammer but my time dey delay Tell all the bad belle make dem clear From my way He no bad if I Dey smile everyday OLUWA send down your blessings and open my way Because Na money be man Ohh My God ohh I don work Na when I go chop o lord Because Na money be man Ohh My God ohh I don work Na when I go chop o lord Alaye make you double your hustle No look your guy Wey Dey fumble And when you turn reach You go bubble Just try stay loyal and be humble Alaye make you double your hustle No look your guy Wey Dey fumble And when you turn reach You go bubble Just try stay loyal and be humble Because Na money be man Ohh My God ohh I don work Na when I go chop o lord Because Na money be man Ohh My God ohh I don work Na when I go chop o lord Because Na money be man Ohh My God ohh I don work Na when I go chop o lord Alaye make you double your hustle No look your guy Wey Dey fumble And when you turn reach You go bubble Just try stay loyal and be humble
Writer(s): Kasim Wealth Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out