album cover
Pull Up
album cover
Pull Up fue publicado el 21 de agosto de 2020 por BW Music como parte del álbum Pull Up - Single
21 de agosto de 2020
SelloBW Music
IdiomaEnglish
BPM101
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

Emi wealth makaveli
Oya won lenu bo se ri me lori Teli
When me no get no Penny
But Una no get believe in me yeh
Abeg help me call teni
Make she roll her waist for me
Oh baby I gettin plenty money
Babe lemme give you lifey
They don't wanna see me pull up in the benz
They wanna see me pull up in Honda Civic
Baba God change my story
Baba God change my life
Me don gettin money
They don't wanna see me pull up in the benz
They wanna see me pull up in Honda Civic
Baba God change my story
Baba God change my life
Me don gettin money
Baba sha lo shola
Baba sha lo shola
Edumare lon se Owo
Edumare lon se Owo
Why me no go chop my life
Why me no go chop my life
Mi o ni ki teniyan ma da
Omo temi ni lati dara ah
They don't wanna see me pull up in the benz
They wanna see me pull up in Honda Civic
Baba God change my story
Baba God change my life
Me don gettin money
They don't wanna see me pull up in the benz
They wanna see me pull up in Honda Civic
Baba God change my story
Baba God change my life
Me don gettin money
They wanna see me pull up in Honda Civic
Bi nu bi nu wo ma binu ori
Call me wealth
Solotunez (One time)
(Sukasound)
Written by: Olamide Ogunsanya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...