Vídeo musical

Presentada en

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Eminel
Eminel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Matthew
Emmanuel Matthew
Composer

Letras

Yeah... Stepping up on the microphone Eminel on the microphone naw Stepping up on the microphone Eminel on the microphone naw Turn up (turn up) I don come with another one Make you turn up (Turn Up) I'm the life of the party yeah Turn up (turn up) Oya come make we dance Make we turn up (turn up) Turn up Ye.ye ye ye Eminel for the boys Eminel for the girls Eminel for the party Eminel on the show ohh Eminel for the boys Eminel for the girls Eminel for the party Eminel on the show ohh I dey come from the streets I dey come from the hood and the people dem dey jealous But I no mind anything wey dem yarn Omo me... me I just dey go up And dem go talk say na dem bad pass but I no send omo say me I just dey turn up Now the bad belle people don dey come for My party and the girls dem want to show up Turn up (turn up) I don come with another one Make you turn up (Turn Up) I'm the life of the party yeah Turn up (turn up) Oya come make we dance Make we turn up (turn up) Turn up Ye.ye ye ye Turn up Turn Up Call the girls make dem come make we turn up Turn up Turn Up Call the boys make dem come make we turn up Turn up Turn Up Call the girls make dem come make we turn up Turn up Turn up Ah Ahnn ahahnnn Na me be the boy the people dem no wan see e Na me be the boy the ladies dem no wan to know oh oh ohhh One shirt one Jeans on top one shoe sheybi ma wetin dem be tell me But right now I'm the live of the party and You know I run the show oh oh oh (oh oh oh...) Uh nah nah nah nah nah nah Eminel walai e... I don come again o, na me run the show oh Turn up, Turn up Turn up bad feel the banger Tell me, tell me you feel the banger (The End)
Writer(s): Emmanuel Matthew Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out