Letras

(Giddem, giddem) (Wi', Wi', Wi', Willis, giddem) Weh yuh seh? If I fail, dem go laugh me Na my mama na him baff me Dem use excuse dey slap me Same people, when I turn, dem go yab me Alright Tell me, tell me where dem dey When I dey hustle, I dey try sustain Every, every Saturday From Ilaje down to Costain Abeg, abeg no carry my blessing run Today na you, tomorrow fit be my turn Show me love, no go show me python We be the same for Oluwa kingdom So me say Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life You go dey fake am for my wife Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life You go dey fake am for my back Elema of Warri, you be big name Ifeanyi Odii, you be big name Awaritse, you be big name My brother Young Don, you be big name Onyeoma Havey The Don, big name Foston, Sirgila, big name Ejele One, you be big name Obi Cubana, you be big name Arthur Eze, you be big name Ben Peters, you be big name Tom Polo, you be big name Ochacho Ebelebe, you be big name Okonjo Eweala, you be big name Larry Gaga nwannem, you be big name Oluwa make me a big name Make I put all my enemies in big shame So me say Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life You go dey fake am for my wife Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life You go dey fake am for my back Gimme-gimme, wetin I deserve If I suppose dey, no put me for reserve No go wait 'til I kpai Before you gimme meat pie Mike Adenuga, you be big name Lekki Gardens, you be big name Kabiyesi Elegushi, you be big name Obafemi Martins, you be big name Dammy Oloyon, you be big name Ibrahim Mahama, you be big name Sledge for Ghana, you be big name Spoy Chukwudi, you be big name Chief Ikuku, you be big name NASA Research, you be big name Alfred Temile, you be big name Charlie Akpuruka, you be big name Big Lamz, CB, big name Emma Baggie, Billie Boom, you be big name Afunsho Ferra, you be big name Batura Long Cash, you be big name Oluwafizzy Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life You go dey fake am for my wife Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive) No be say when I leave this life You go dey fake am for my back (fake am for my back) Gemstone still the boss You dun' kno Weh yuh a seh? (Giddem, giddem)
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Shekwoyemi Daniel Williams Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out