Letras

Oh yeah, oh no no no no no Limoblaze yo yo yo No no no no, oh yeah yeah, oh yeah yeah Olọrun mi talk say My God talk say He will never leave me on my own no, no, on my own no, no Olọrun mi talk say My God talk say Anytime I call Him, He go answer me, He go answer me I'm feeling good, good, good All the time, time, time I've ran my race, race, race I trust in You, You, You I'm feeling good, good, good All the time, time, time And I've ran my race, race, race I trust in You, You, You Everyday you give me attention And You tell me make I don't mention Me I don't face no altercation Enemies they want go station Everyday you give me attention (attention) And You tell me make I don't mention (don't mention) Me I don't face no altercation Enemies they want go station oh (want go station) Ke mi a so so, ma so so This Your goodness e sure sure, mi sure sure Make they no go come dey think sey I gentle When I pray e be like royal rumble This Your love, oh this Your love If I only need Yourself oh, You'll be enough oh Me I go dengeh, me I go dengeh Why I no go dengeh when my daddy hold me near, near, He hold me near, near oh Me I go dengeh, me I go dengeh Nothing wey fit try me when my daddy hold me near, near My daddy hold me, hold me, near, near no Everyday you give me attention And You tell me make I don't mention Then I don't face no altercation Enemies they want go station Everyday you give me attention (attention) And You tell me make I don't mention (don't mention) Me I don't face no altercation Enemies they want go station oh Tawa jo jo jo kiri jo Jo jo jo kiri jo jo jo A jo kiri jo, a jo kiri jo Oh no no no no, jo kiri jo, a jo jo jo kiri jo, no no no (jo jo jo, jo jo jo)
Writer(s): Samuel Onwubiko, Tolulope Samuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out