Letras

Omo which crime I commit o Yeh yeh yeh yeh So many fish Dey for river But them say Them want my fish Jejely me i leave am Still dem tight us Say dem want sardine Even after the sacrifice These mofos never satisfied These mofos want To steal my light Humans are never satisfied No matter how hard you try These mofos never satisfied I don't know why They're after my peace Don't know why They've been acting like this Don't wanna see A young negga succeed E cor dey belike Make i smoke cannabees o Tell me why You're after my peace Tell me tell me What you want from me Don't wanna see A young neegga succeed Oh somebody Pray for me yeah Cause everything dor tire me Everything dor tire me I no go lie e dor tire me (I just want my peace) Everything dor tire me Everything dor tire me I no go lie e dor tire me Na peace i want I no dey find drama My head dey hot I no need head warmer I just dey hustle Make i get rabba Wetin be your gain If your neegga no win Tell me na wetin be your gain If your brother no succeed Omo which crime i commit o Tell me na wetin be your gain I don't know why They're after my peace Don't know why They've been acting like this Don't wanna see A young negga succeed E cor dey belike Make i smoke cannabees o Tell me why You're after my peace Tell me tell me What you want from me Don't wanna see A young neegga succeed Oh somebody Pray for me yeah Cause everything dor tire me Everything dor tire me I no go lie e dor tire me (I just want my peace) Everything dor tire me Everything dor tire me I no go lie e dor tire me Na peace i want I no dey find drama My head dey hot I no need head warmer I just dey hustle Make i get rabba Omo which crime I commit o
Writer(s): Oluwasegun Pelemo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out