Vídeo musical
Canciones más populares de DJ Patek
Créditos
COMPOSITION & LYRICS
Oghenetega Lawrence Okoro
Songwriter
Dennis Onyedikachi Ezeogo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sound Chefz
Producer
Dinho
Mixing Engineer
Sheenix Studios
Recording Engineer
Letras
My baby talk say she no want designer
She just need somebody to call her own (Woa wo)
So me tell am say baby girl na you be final (Na na na na na na)
Me no fit to let you go away
Baby
When you say you love me dearly to the moon and back
(The moon and back yeah)
Shey you'll be my ride or die even when things ain't right
Cos nobody fit to replace you
Never met anyone like you
Baby na you I desire na na na na
Nothing wey haters dem fit do
I go do anything for you babe
Your loving is all that I desire
You set my whole world on fire
You be mine you be mine screw all them haters wey dey misbehave
You be mine you be mine me no go never ever look Uche face
Odoyewu how do you do (How do you do)
I'll tell the world say you be my boo (Say you be my boo)
Asampété I gat you (I gat you)
Shey you love me I love you too
Odoyewu how do you do (How do you do)
I'll tell the world say you be my boo (Say you be my boo)
Asampété I gat you (I gat you)
Shey you love me I love you too
Hey darling, please tell me our love is true
I no go fit to say no to you
No go fit to say no to you (Oouu ooou oou yeah)
I know I've found the one, Lord I gotta keep
She got everything I need...
When I say I love you dearly to the moon and back
I promise to always dey right by your side
Cos nobody fit to replace you
Never met anyone like you
Baby na you I desire na na na na
Nothing wey haters dem fit do
I go do anything for you babe
Your loving is all that I desire
You set my whole world on fire
You be mine you be mine screw all them haters wey dey misbehave
You be mine you be mine me no go never ever look Uche face
Odoyewu how do you do
I'll tell the world say you be my boo
Asampété I gat you
Shey you love me I love you too
Odoyewu how do you do
I'll tell the world say you be my boo
Asampété I gat you
Shey you love me I love you too
Writer(s): Oghenetega Okoro
Lyrics powered by www.musixmatch.com