album cover
Trobul
19
Afro-Beat
Trobul fue publicado el 9 de septiembre de 2022 por Olakitz; Distributed by X ThePlug como parte del álbum Trobul - Single
album cover
Fecha de lanzamiento9 de septiembre de 2022
SelloOlakitz; Distributed by X ThePlug
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM109

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Rahman Yusuf
Rahman Yusuf
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xlien
Xlien
Producer

Letras

Izz EA EA EA EA
Olakitz Yahan yeah yeah
Baby omotena
I don dey find you for long, omotena
You stole my heart and soul, baby omotena
Owa somi deda
Stole my phone, my charger (hmmn hmmn)
Baby omotena (ahn ahn ahn)
I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn)
You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn)
Owa somi deda (ahn ahn ahn)
Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn)
(Hmmn hmmn)
(Hmmn hmmn)
Something strong wey bad dey your body o
Take it easy jhor, malo pami o
Killing me, killing me slow oh oh
Wanting and needing your love
Forever you dey for my mind
(And I no go fit let you go)
Wetin dey for that body
Abi na special something o
Your body drive me crazy
My papa sef don disown me oh
Wetin dey for that body
Want to kill person
Your body drive me crazy
My mama sef don disown me oh
Baby omotena
I don dey find you for long, omotena
You stole my heart and soul, baby omotena
Owa somi deda
Stole my phone, my charger (hmmn hmmn)
Baby omotena (ahn ahn ahn)
I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn)
You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn)
Owa somi deda (ahn ahn ahn)
Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn)
(Hmmn hmmn)
(Hmmn hmmn)
Izz EA EA EA EA
Written by: Rahman Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...