Letras

Xupa dhat ewe boi,Joint 77 Money no dey ehhh No be easy ehhh yh Police dey look for me they say I be criminal Cybercrime say six months for a minimal System aint working everything is critical I never chose these streets These streets chose me Whatever dem talk my mom loves me Inspirational See I be hood boy I dey search money I be street boi I dey search money I be rude boi wey dey get money Search money we go get money Whatever dem do we will not die Whatever dem do we shall conquer I dey hustle ooo I no be criminal Dem say I be criminal Cyberfraud criminal I might do six months for minimal I no be criminal Dem say I be criminal Drug dealer criminal I might do six years for minimal I no be criminal dem talk say I be criminal Joint 77 Me I don suffer me I don tire I no dey scam I be just buyer So officer you for cease fire Man dey grind from January to December yh I just dey find some abodoo I dey grind for the school I be aprodo And I be bad for the mic if you don't know So you for no say my hustle go pay yee Now dem say od3shie runaway Me and xupa dey do galamsey Wey ebi illegal so we for go jail Dem say I be criminal I for go jail Yo but you no get no evidence oooo No evidence oooo Dem say sakawa I say all be lie Dem say I be criminal Cyberfraud criminal I might do six months for minimal I no be criminal Dem say I be criminal Drug dealer criminal I might do six years for minimal I no be criminal Dem say I be criminal Cyberfraud criminal I might do six months for minimal I no be criminal Dem say I be criminal Drug dealer criminal I might do six years for minimal I no be criminal dem talk say I be criminal Hustler Number One
Writer(s): Febous Agbenu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out