Vídeo musical
Canciones similares
Créditos
COMPOSITION & LYRICS
Deborah Oyekan Asunbo
Songwriter
Letras
I can't deny (I can't deny)
The blessing (the blessing)
I can not lie
I can't deny (I can't deny)
The blessing (the blessing)
Oh uh oh uh oh
Smoke and fire
No hurt incite
Me ah don learn
Me lesson (me lesson)
99 men shake me
But you say you gat me
How can I be worried
When your hand dey on me
No Jericho fit stop me
My faith dey solid trust me
Sometimes e no rosy
But I still dey steady
Me i don't know (I don't know)
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
Me I don't know (I don't know)
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do uh uh)
I don realize (realize)
You must to pay the price (pay the price)
To make am oh (make am oh)
Many many things Dey my mind oh
See the water for my eyes oh
My temperature bin rise oh
E bin high like the sun ooo
Many many things
I don conquer
Lies and so many pressure
All of dem betrayals
Actor no fit die ooo
Me I don't know (I don't know)
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
Me I don't know (I don't know)
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do uh uh)
Me i don't know know know know know
Me I don't know know know know know
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
Hmmm hmmm
Writer(s): Deborah Asunbo
Lyrics powered by www.musixmatch.com