Letras

Tou-chi, foh-tah, chin-foh Ka-chin, toh-chou, pin-shoulaa (Ozedikus Nwanne) Any girl wey I catch for bed, I'll gi'an chop (if I give am chop) She go scream my name 'Cause I dey burst puna See person wey dey find pikin wey dey buy postinor E never ready sha Walaha tie buba Odogwu na the spender You know I no dey fear just to press money So far, na press money Please, lemme invest on it 'Cause e choke for my side and you know say e boku die Baby, can you be my concubine? I can make cum tonight, tonight 'Cause me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) Me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) Omo me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) Me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) (Me, I like, me, I like) (Me, I like, me, I like) (Me, I like, me, I like) (Me, I like, me, I like) Me, I like girls, I no like to deny am (I no like to deny am) If your girl text me, I go reply am (text me, I go reply am) Omo, I go freestyle am (omo, I go freestyle am) Give am Egberi Papa, number one, Timaya (Timaya) I love girls (I love girls), like na understatement Mio fe wahala, mio le ko statement (mio fe wahala, mio le ko statement) 'Cause me, I too dey fear police Eyin t'emi, make I yarn una one tori (make I yarn una one tori) My lawyer come my house, na hin I gi'an chop Okay, I gi'an two by four Mm, she turn her back, I break her back I freak her back, na so e hook my door She don dey my life and e full my blood Running over, e dey full my cup I spend my money on top who I want Ozedikus, gimme kele wey go cool my blood Me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) Me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) Omo me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) Me, I like girls, me, I like (me, I like) I like girls, me, I like (me, I like) (Girls, me, I like), (me, I like) (I like girls, me, I like), (me, I like) (Me, I like girls, me, I like), (me, I like) (I like girls, me, I like), (me, I like) (Omo, me, I like girls), (me, I like, me, I like) (I like girls, me, I like), (me, I like) (Me, I like girls, me, I like), (me, I like) (I like girls, me, I like), (me, I like)
Writer(s): Igbinoba Osaze, Oladipo Olamide Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out