Letras

She say she love me but I know say na lie How I go trust woman abi you want make I die If she come my house today she go go another man house tomorrow Anybody wey treat am better na him she go dey follow All the things wey I do for her small thing she go forget If matter dey sup she no go mind even if I go craze Any girl wey want come close tell her make she comot for my face Cause she go fake everything last last till her character go change Woman don show me shege I no dey do again Woman don show me pepper I no dey do again For thier matter I don chop gbese I no dey do again E dey high me like erujeje I no dey do again Woman don show me shege I no dey do again Woman don show me pepper I no dey do again For thier matter I don chop gbese I no dey do again E dey high me like erujeje I no dey do again Nwanne listen I want to say something I been want enter relationship but I go pay money She say make I no worry But serious the matter no funny Person wey dey collect millions from sugar daddy She dey form Nicki Minaj but nyash no dey for back I don tire for her billing tell her make she go call her dad When we been dey start this nonsense she been dey text back to back I don fall in love she even dey form She dey mad I no know watin I go talk because she like to dey insult See her see menopause be like say na then she go wise up Start to dey echo Jesus Just dey disturb us For their matter we don tire because before dem been dey form Woman don show me shege I no dey do again Woman don show me pepper I no dey do again For thier matter I don chop gbese I no dey do again E dey high me like erujeje I no dey do again Woman don show me shege I no dey do again Woman don show me pepper I no dey do again For thier matter I don chop gbese I no dey do again E dey high me like erujeje I no dey do again Nwanne listen I want to say something I been want enter relationship but I go pay money She say make I no worry But serious the matter no funny Person wey dey collect millions o from sugar daddy
Writer(s): Anih Elijah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out