Letras

What a girl can give eee Yeah yeah Ahhn ahhn ahhh ahhn Ehh aye So many times me sef cry So many times I fell but I stood up Ten times Ehhhe aye My mama pray to the sky She say my daughter somewhere please protect and guide Now they know me for Abule Somewhere in Ikeja dem dey play my music yeah Na papa God wey dey use me No bad man fit come to stop my shine So many people gave up on me Gave up on me, dem no know say my light just start to shine ahhan They gave up on me, gave up on me Dem no know say my light just start to shine Ahhan Every-time I'm finessing balling, Every-time I'm finessing balling They can no longer ignore me Blessings on blessings calling I'm Finessing Balling, Every-time I'm finessing balling They can no longer ignore me Blessings on blessings calling Now they know me for Abule Somewhere in Ikeja dem dey play my music yeah Na papa God wey dey use me No bad man fit come to stop my shine Now they know me for Abule Somewhere in Ikeja dem dey play my music yeah Na papa God wey dey use me No bad man fit come to stop my shine So many people gave up on me Gave up on me, dem no know say my light just start to shine ahhan They gave up on me, gave up on me Dem no know say my light just start to shine Ahhan Every-time I'm finessing balling, Every-time I'm finessing balling They can no longer ignore me Blessings on blessings falling Every-time I'm Finessing Balling, Every-time I'm finessing balling They can no longer ignore me Blessings on blessings Falling Finessing balling Finessing balling Finessing balling
Writer(s): Raquel Hage Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out