Letras

No yawa ohhh no yawa No yawa ohhh no yawa See! I get my own You get ur own The one I get Dey enter your throat You dey shine your teeth When u dey my front Na another story When u dey behind me I hear ur cappings I'm not surprising My eyes are shining Walatala'ing You no be person U not impressive You don't impress me I'll tell you something No yawa ohhh no yawa (I get my own) No yawa ohhh no yawa (I hear your cappings) No yawa ohhh no yawa (I get my own) No yawa ohhh no yawa Everything you say that I did Maen I did it I swear maen I did it Everything you say that I did Maen I did it I swear maen I did it Everything you say that I did Maen I did it I swear maen I did it Everything you say that I did Maen I did it I swear maen I did it So, wetin go come happen now If you do dem go talk You no do dem go talk You reply dem go talk You ignore dem go talk The story too long The journey too rough The potholes too many The checkpoint too much The ayamatanga Dey for every junction And pastor go charge you To cast out demons Your boy no Burna Your Bella no Shmurda Your Ola no Mide Your Y B no L Your Odumodu no black And your Tiwa no savage Your 30 no BG Career Oh well I step on the mic And you step on the mic And the people go decide The man wey no well I stay motivated I stay elevated I stay levitated I stay celebrated I stay innovative Emancipative I no you hate it I stay lucrative So every thing you say that I did Maen I did it Everything you heard that I did Maen I did it Everything they say that I did Maen I did it Everything you wish that you could Maen I did it Everything you say that I did Maen I did it Everything you heard that I did Maen I did it Everything they say that I did Maen I did it Everything you wish that you could Maen I did it (did it, did it) No yawa ohhh no yawa (I get my own) No yawa ohhh no yawa No yawa ohhh no yawa No yawa ohhh no yawa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out