Letras

Kimulla Yeah Shmurda yeah yeah Believe Mummy de de o I no be waka pass I go de de o Wafisere o Abegi fimisile make I de de o Eledumare o Abegi bless mi mummy de de o Oluwa shower your blessings The hustle no be childs o As galala nor de sweet again Boys okpolo nor Dey gree again G masun nor Dey sleep again Where u de when the boys de press eeh Oluwa wire my aza now now Abegi wire my aza now now Mumsi de call my cellular The thing Dey burst my medulla Oluwa wire my aza now now Abegi wire my aza now now Mumsi de call my cellular The thing Dey burst my medulla ah No be breaking face I want the slip to pass for scariness to gbes Wire o wire o Aza o aza o Omo Loke loke Boys wan loke loke Aah Mama Dey house papa Dey house Even children wey Dey house they wan ball out Wetin I gain if I no cash out So many graduates wey dem no pass out Chase the fame, face the Shame So many gain nobody know the pain Oluwa show your face Gimme grace If I no get money I fit to craze Mental case make dem give me space I never want to run another race IYaya Scrr bem bem bem Ferrari Porsche Bentley and benz I know dem go vex Bad belle dem go check On my way to the bank with my check Make dem go check Oluwa don bless no stress Totori dem Those wey no help me I go totori dem Shakara dem If dem look me I go popori dem Oluwa wire my aza now now Abegi wire my aza now now Mumsi de call my cellular The thing Dey burst my medulla Oluwa wire my aza now now Abegi wire my aza now now Mumsi de call my cellular The thing Dey burst my medulla ah No be breaking face I want the slip to pass for scariness to gbes Wire o wire o Aza o aza o Omo Loke loke Boys wan loke loke Aah Kimulla kimulla We nor Dey sleep again Area boys nor Dey sleep again Waferians nor Dey sleep again BY boys nor Dey sleep again eeh Lasgidy boys nor Dey sleep again Eko!!!!
Writer(s): Ebrakumo Buku Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out