Letras

Wavy O As I dey count my blessings and name them one by one (koyewon) Sheybi na God dey bless me no be anyone (koyewon) As I dey do my things on a low low key (koyewon) Them say I too dey buga (buga) Cos all the blessings dey come my way Them say I too like yanga o (yanga o) Cos every time mon lewon lere No be my fault say I too bad o No be my fault say I too sabi ei I get Grace and I thank God o Omo toja mode tun soji Holy father save me from enemy Holy father save me from enemy I no wan know how you wan take talk my matter Wey go make me come down Na baba God na him bless me no be your papa So my brother calm down Say Lala ota tolo soke o, ile lon bo o Say Lala ota tolo soke o, ile lon bo o As I dey count my blessings and name them one by one (koyewon) Sheybi na God dey bless me no be anyone (koyewon) As I dey do my things on a low low key (koyewon) Them say I too dey buga Cos all the blessings dey come my way Them say I too like yanga o Cos every time mon lewon lere No be my fault say I too bad o No be my fault say I too sabi ei I get Grace and I thank God o Omo toja mode tun soji Holy father save me from enemy Holy father save me from enemy SuperBoi dey here so, Olajide
Writer(s): Akinola Joshua Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out