album cover
Vanity
album cover
Vanity fue publicado el 14 de octubre de 2023 por TUNEUPMUZIK como parte del álbum Vanity - Single
14 de octubre de 2023
SelloTUNEUPMUZIK
IdiomaEnglish
BPM107
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

If u talk am as e be one day u go payn
If u no talk as e be one day u go payn
So why bother
This life na one no another
Na all the street we dey cover
Dem knows me for my area
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
When I reason reason
and I no fit think something right
I just pick my top and
I put on something toh nice
I no fit kii myself aye kan lo wa
Ma mu eguro memu
to brighten my eyes
Ma je orimi I no wan know tomorrow
Enjoyment no free me
I can't give up na na na
Emi a elevate when the day reach
I get people wey I dedicate to
When it is raining or it is shinning
I can't give up na na
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
Written by: Anibi Mamame Titilayo

Loading...