album cover
Dnd
3
Music
Dnd fue publicado el 21 de noviembre de 2023 por Rollins RML como parte del álbum Dnd - Single
album cover
Fecha de lanzamiento21 de noviembre de 2023
SelloRollins RML
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM115

Letras

“Steady Banger“
Low Vocal
Jah, jah, jah,
Protect me,
Make dem no poto, poto me (2x)
First Verse
I getti many enemies,
Wey want to put me for my knees,
One dey do me witchy, witchy,
But I’m covered with blood of jah,
Dem talk say I too dey do,
Be like say I do ju ju,
Benin boy sef don confuse,
Shabi na boju boju,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
Second Verse
Pour me holy water,
Coolu my temperature,
If no be jah,
I for don die,
Then I’d be history,
But we moving further,
Stand on the solid rock,
Mula coming steady,
No go reason Pablo,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
KILLA!!!
Written by: Rollins RML
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...