Letras

Joly cook it 420 Let's get it On God Gram Everyone need ah good life But nobody wanna pass through stress Everyday I vibe to life Brother man make you no vex Better know in this life All progress achieved na your mindset I do what's best for me in this life I run my race and I believe in myself yeah Mmm bam bam omo wonderful You no go believe miracle wey wan happen All my goons on deck igboro lami Ni igboro aye omo gbogbo eyen wan mii Call all em bitxhes make dem fall in the party I'm off the kush the pills moving retarded Moti de bayi omo sheyni mowa gba de oo Won mo bi ti a de Won tu n bere pe bo la de oo So fun won pe ati lor ati lor ye Omo ologo ti lor Spread the word we don blow we don blow ye Omo ologo gbera So fun won pe ati lor ati lor ye Omo ologo ti lor Spread the word we don blow we don blow ye Omo ologo gbera Yeah Na so me Dey run my thing I know my people go like am like this Joly pak on the beat All of my OG's dem Dey like your beat Eeh like you bam bam G Lowkey I keep it classic I'm the highest in the room so you follow my lead Ki lo fe lo de oo wey you no go dance to my beat Hustle hard and take a broke nihhga bitxh I never switch side am forever real OG I'm not too stoned I'm the General of 420 Dem just Dey feel my vibe whenever Dey on trips Me I roll dem up smoke dem up Opps know we living up Standing on business am never giving up Mix my coco am going to the top Good life Everyone need ah good life But nobody wanna pass through stress Everyday I vibe to life Brother man make you no vex Better know in this life All progress achieved na your mindset I do what's best for me in this life I run my race and I believe in myself Mmm bam bam omo wonderful You no go believe miracle wey wan happen All my goons on deck igboro lami Ni igboro aye omo gbogbo eyen wan mii Call all em bitxhes make dem fall in da party I'm off the kush the pills moving retarded Moti de bayi omo mowa gba de oo Won mo bi ti a de Won tu n bere pe bo la de oo So fun won pe ati lor ati lor ye Omo ologo ti lor Spread the word we don blow we don blow he Omo ologo gbera So fun won pe ati lor ati lor ye Omo ologo ti lor Spread the word we don blow we don blow ye Omo ologo gbera Me I roll dem up smoke dem up Opps know we living up Standing on business am never giving up Mix my coco am going to the top Good life
Writer(s): Israel Oladele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out