Créditos
COMPOSITION & LYRICS
Obafemi Imoleayo
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Solaam
Producer
Letras
Ye ye oh
Ye-ye-ye
SKU-SKU
Starboy Dubee
Martinsfeelz
DUBEE YUNG warrido
Dub Dubee Yung warridō
YEAH-YEAH
LET GIDI MEHLO
If you wanna get money, you gat to hustle
Pray hard
Enu ora Muscle
Kowode O ni mo shey hustle
Work and pray kinle bubble
As you can see, ayemi mon shey oh
Mio shaye alayé
Mummy tell me, "omomi, sherere oh
Tobafe jeyan layè
That's why we turn up oh
And everywhere we go
We gat to shut down oh
(we gat to shut down oh)
Oh-oh, ah-ayy
Hustle
As you can see, enu ora Muscle
(enu ora Muscle)
Work and pray, my brother, make you bubble
Oremi
If I no buy the Benz, wetin I gain oh?
Omo, wetin I gain oh?
Shebi owo lopo toyi
I work and pray nani
Shebi ola lodun toyi
I trade my sleep to make it all way, ahh
Shout out to everybody
Wey dey work everyday and still make it all way
Shout out to busybody
SKU SKU
They don't want you to shine oh, omo, why eh
Padimi Haffa Wetin Dey sup
When Owù Dey blow me
Nobody to call
BETTER go come oh
Better Dey come
Na only if you get Money
Kelé go come
Hey!!!
Mojaiye orimi
Towobade kojaiye orie
See them busybody dem go talk
Them go talk
Shugbon ejékonmaso
I say this life way we Dey
Padimi na to work and to pray
Ha I say this life way we Dey
If you no go pay
Wolé mio shey
As you can see, ayemi mon shey oh
Mio shaye alaye
Mummy tell me, "omomi, sherere oh
Tobafe jeyan laye
Hustle
As you can see, enu ora Muscle (enu ora Muscle, yeah)
Work and pray, my brother, make you bubble (Oremi)
If I no buy the Benz, wetin I gain oh?
Omo, wetin I gain oh?
Shebi owo lopo toyi
I work and pray noni
Shebi ola lodun toyi
I trade my sleep to make it all way
Ahh
Shout out to everybody
Wey dey work everyday and still make it all way
Shout out to busybody
They don't want you to shine, omo, why eh
Kosowo, kosowo, kosowo, kosowo oh
(Yeah, you know say money no be problem)
Won pariwo
Life is easy, my brother
Aye labowo
Yeah
Openiponbebe
Badman Dubee
YEAH-YEAH
LET GIDI MEHLO
Written by: Obafemi Imoleayo